![[LYRICS] 9elson-Blessings Day – Mr-Gre8](https://oyagivedem.com.ng/wp-content/uploads/2020/08/IMG-20200808-WA0017-1-1024x1024.jpg)
Overview Of: [LYRICS] 9elson-Blessings Day – Mr-Gre8
Lyrics
Call me 9elson(tera on the beat) Yea!
Mr. Gre8 Omo muda dey here so(yea)
*CHORUS* Omo yami Malo fo fenibody/ your blessing day go comMake you no dey loose guard o my brother see your blessing day go comeO ma shorireee/blessings go find you eh/moma shoriireee, as I no loose guard oo ee X2
9elson VERSE
So many people don tell me say make I quit, but I still deeey hereAnd everyday am getting money I dey rich, cause I no deeey begWetin no go kill me go make me to strong, cause I don deeeey hereMany people don leave me run o, but I still deeey here
I thank God for life ooo, say man no dey beg oooI thank God for life ooo(oh yeah), say man no dey beg oooOpe paguntan mi kode je labe geesi (yea) Omo iya mi o, Malo fo fun anybody.
*CHORUS*
*Mr. Gre8* Moni pe kan jami won jami/moya tete jaramiDem no wan gimme plug o/ moya yete plug myselfMany people wey I call for help o/dem just downgrade meDem been dey tell me say dem busy/ make me sef busy myself.
But I thank God oooooooo/say man no be God.Cause if man be God oooo/ I for don kpain o
O ma shorireeeBlessing go find u ehMoma shoriireeeAs I no loose guard oooX2
Eeeee (oo) call me 9elsonOmoyami malo fo fenibodi
Iyeh fonibodi(iyee eeee)